UK travel advisory in Nigeria: List of states UK warn citizens make dem no travel to
Wia dis foto come from, Olukayode Jaiyeola/NurPhoto via Getty Images 57 minutes wey don pass Di United Kingdom Foreign, Commonwealth, and Development Office (FCDO) don issue list of Nigerian states wey dem sama say e no dey safe to travel. UK Foreign office say dem get ‘high threat of terrorist attack globally wey dey affect…